Nneka Follow
From Africa 2 U lyrics
Plenty wahala, plenty dey gpeme
For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele
See no be because dem no born you
With silver spoon for mouth, say u be ogpe
Make I tell my story oh
Make I tell you my story oh
Africa, Nigeria from Warri to Abuja
Lagos States, Niger Delta
Africa, you are so beautiful, beautiful
Some dey sick, some dey well
Some dey tatafo, some dey aproko
We dey call oghene, we dey call chineke
Wetin go save us from d pain wen we dey go through
Africa no one else go save you but you
It is time to arise
Take away your pride, it is time to arise, yes
Africa, Nigeria from Warri to Abuja
Lagos States, Niger Delta
Africa, you are so beautiful
We are living in a world, self-centered
Making our own hell fire just by ourselves
And then we start with eye service to make one notice us
Can't we see the way we lie to ourselves?
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Part of these releases
-
-
- Track 11 on No Longer at Ease
- 10 Niger Delta
- 12 Running Away
From Africa 2 U Video
Thanks to
Levi
for submitting the lyrics.
Correct these lyrics
Comments on From Africa 2 U
Submit your thoughts
These comments are owned by whoever posted them. This lyrics site is not responsible for them in any way.
© to the lyrics most likely owned by either the publisher () or
the artist(s) (Nneka) which produced the music or artwork. Details